Bella Shmurda

My Brother

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di My Brother di Bella Shmurda contenuta nell'album My Brother. “My Brother” è una canzone di Bella Shmurda. My Brother Lyrics.

TESTO - Bella Shmurda - My Brother

VIDEO MUSICALE

TESTO - Bella Shmurda - My Brother

Intro
E-enter
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan

Verse 1
For studio where we dey
When I met you
I saw you recording and I loved you
We like same things
We share same dreams
You go follow smoke cigar when I switch Benson

Aya ya baba gbo adura me o
2020 oju mi ri o
That same year met Imole
Omo ologo omo o wale
Ahhn se ko por ke
Omo ti o gbebe

Won lor shey ote but I don warn them
Ah oya fuck them
I don’t really send them
Loju won imole di legend

Pre-chorus
I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Chorus
Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What’s my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje

Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Verse 2
We both do Yahoo
We no get pay
Living like asu
Pepper everyday
Everything we face no be say today
Just like yesterday
Taking pain away

Ahhh when I born one
And you born one
And I lost one
And you tell me it’s fine
Brother no time
And I make 1
And you dey there
When I born another one

Pre-Chorus
I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Chorus
Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What’s my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje

Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Outro
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!