CKay ft. Olamide - BMH

Wahala

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di Wahala di CKay e Olamide BMH contenuta nell'album Wahala. “Wahala” è una canzone di CKay. Wahala Lyrics.

TESTO - CKay - Wahala

ad-placeholder


Ooh, ooh-ooh


Totori me make I to to to to to
When I see you I dey fall in lo, lo, lo, lo-lo-love, ah
Dark skin complexion ('
Xion)
I have a confession ('
Sion)
I've been thinking things I can do to you osiso so
Oh, baby, ma chérie
Rendez-vous ce soir
Make I show you something
Make I give you something
Whine na whine your waist
You get innocent face but
You look lile a problem
Me, I like this problem


Na wetin I dey find
Na you dey for my mind
Wahala wahala
Pepper red like atarodo
Spin around like a tornado, tornado
Wahala, oh, wahala


Premium sege
Premium gbese


I know say I dey your head like Peruvian (Peruvian)
Your bust and your hips and your waist na Brazilian (Brazilian)
Whine, whine, whine like Dominican (Dominican)
Make I put ring for your finger, take you to church Anglican
No be shenanigans
You dey take me to trance when you do that nutty bounce
My gyal me I no dey gas
Nobody dey your class
You so fly with no boarding pass
As you dey give me I dey collect am wotowoto
It's facts only, baby, this one no be okoto
You know say wetin you de find de my sokoto
Girl, I wanna slide in inna the koto
Wamilele, wamilele bakasi o po (Yeah)
Ikebe o po (Yeah)
Wahala o po (Yeah)
She say the love that I got for you baby o po
My lepa gawu, gawu, Angelina Jolie o po


Na wetin I dey find
Na you dey for my mind
Wahala wahala
Pepper red like atarodo
Spin around like a tornado, tornado
Wahala, oh, wahala


Premium sege
Premium gbese

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!