Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di Terminator di Asake contenuta nell'album Terminator. “Terminator” è una canzone di Asake. Terminator Lyrics.
TESTO - Asake - Terminator
TESTO - Asake - Terminator
Awe
Come make we talk
I no be killer, killer, hire, hire (Hire, hire)
This your loving get meaning for my body oh
I wan light my—
Wey my lighter? Ah-yah, ah-yah (Ah-yah, ah-yah)
This your colour no be fake oh, omo mummy
My banana, oh my bana' (Oh my bana')
Come chop my bana' (Come chop my bana')
Sh'oni power?
M'oni, kowa (M'oni, kowa)
Elemi l'oma last (Elemi l'oma last)
Eji malaika, eji malaika (Eji malaika)
Wey my sutana, ah-ahn?
'
Cause you dey amaze
You dey amaze me
Your body amazing
Don't be late
Don't keep me waiting
No procrastinating
Terminator
We don get agreement oh
No terminating
Ngbo ngbo na ngbo ngbo
Nsuh suh na nsuh suh
Miraino, ida leka moraino
Fada mokaino (Fada mo kaino)
Fami mora, baby, o kin shey minor
Omo ope ti gbera tan
K'oye k'oma gbe'le ju
Mr. Money, mowa available
You be my cross, my agbelebu
Emi ma gbe e de'be bi Gokada
I dey deliver stable
My banana, oh my bana' (Oh my bana')
Come chop my bana' (Come chop my bana')
Sh'oni power?
M'oni, kowa (M'oni, kowa)
Elemi l'oma last (Elemi l'oma last)
Eji malaika, eji malaika (Eji malaika)
Wey my sutana, ah-ahn?
'
Cause you dey amaze
You dey amaze me
Your body amazing
Don't be late
Don't keep me waiting
No procrastinating
Terminator
We don get agreement oh
No terminating
Ngbo ngbo na ngbo ngbo
Nsuh suh na nsuh suh
Peperi, peperipe, ayy
Peperipe, peperipe-ipe-'pe-'pe
Fofori, fofori-fo, oh
Foforifo, foforifo-ifo-'fo (Oshey)
K'emi foh, ki'wo foh
K'ajo jokilijo, kilijo
If you no go mind
Make I be your omo odo
Emi governor
I ma s'omi dodoyo
Slow wine
