DaVido ft. Asake

NO COMPETITION

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di NO COMPETITION di DaVido e Asake contenuta nell'album Timeless. “NO COMPETITION” è una canzone di DaVido. NO COMPETITION Lyrics.

TESTO - DaVido - NO COMPETITION

VIDEO MUSICALE

TESTO - DaVido - NO COMPETITION

No competi- competi-
Competition for my lady
Oh no
'
Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady oh
Istolobon won
You go know sey people fine
You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah)
Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh)
Shey na face oh? (Eh), be like actress (Eh)
I say nobody fit contest oh
Oh oh oh, with my baby oh
Shey na yansh oh?, shey na face oh?
Shey na waist oh?, una no be mate oh
Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
Nobody to fit contest oh, uh


My Agbani Darego

Olo mi, my Nene go
Ọmọ mummy, ele daddy
Mr. Money, like lepa shandi
Ṣo mọ pe you carry, o tobi
O l'ara, o l'omi
Fa mi mọra, Angelina Jolie
Iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi
Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie
Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely
Gbagbe jonzing, make you leave the story
Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning
Iwọ ṣa maa wo mi
Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi
O ni problem, iwọ l'alabaro mi
Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo
'
Cause you got my soul, my soul
You're the melody for my soul
Girlie, you're my all, my all
Can't leave you alone
Oh oh

No competi- competi-
Competition for my lady
Oh no
'
Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady oh
Istolobon won
You go know sey people fine
You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah)
Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh)
Shey na face oh? (Eh), be like actress (Eh)
I say nobody fit contest oh
Oh oh oh, with my baby oh
Shey na yansh oh?, shey na face oh?
Shey na waist oh?, una no be mate oh
Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
Nobody to fit contest oh, uh

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!