patoranking-world-best

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di Mama di Patoranking e Wande Coal DJ Breezy contenuta nell'album WORLD BEST. “Mama” è una canzone di Patoranking. Mama Lyrics.

TESTO - Patoranking - Mama

Vai alla Traduzione

VIDEO MUSICALE

TESTO - Patoranking - Mama

Ready girl them there
Na who that
Iskaba
Whayasay
They don't know


My woman, my everything
My woman, I go fit buy you anything
My woman, my everything
My woman, I go fit give you anything
My woman oh, my everything
My woman oh, my everything


Woman you proper
Woman you straight
Man ya bold and ya generate treat
Waiting for you was never too late
Remember say you are the food inna the plate
I am coming in the game
I dey piss on concrete
I will never lose faith
For making you me soulmate
Get this one straight
Say I'm you mate
No matter how dem girl
Dem can take you any date

Give you anything anything anything
Pon the bed first thing early morning medicine
You are me everything everything everything
Only woman to me
You mean everything


My woman, my everything
My woman, I go fit buy you anything
My woman, my everything
My woman, I go fit give you anything
My woman oh, my everything
My woman oh, my everything


Say me girl finer, gbum namayana
Other girls finer, Oluwa design am

Me love her liner, no man can find her
She love me for real, for me no wan remind her
Say your love give me joy
I’m so proud to be your baby boy
She's such an amazing toy
Me promise you girl
You gonna enjoy
You got the key to me heart no one can steal it (no one can steal it)
You turn big girl in and none a dem cannot deal (baby they cannot deal)


Give you anything anything anything
Pon me wake first thing early morning medicine
You are me everything everything everything
Only woman to me
You mean everything


My woman, my everything
My woman, I go fit buy you anything
My woman, my everything
My woman, I go fit give you anything
My woman oh, my everything
My woman oh, my everything


She go say she for leave me tey tey
If to say she no be my woman
She for don leave me tey tey
If to say she no be my woman
Me I no go leave my woman
If I give dem chance, some of dem go just thief my woman
See their eye dey shook all of them dey look my woman oh
Shey because you don dey make small money
You feel say you fit take my woman
Even if you ask her she go tell you say

Say me girl finer, gbum namayana
Other girls finer, Oluwa design am
Me love her liner no man can find her
She love me for real, for me no wan remind her
They don’t know


My woman (eh my woman o), my everything (where my woman)
My woman, I go fit buy you anything
My woman (eh my woman o), my everything (where my woman)
My woman, i go fit give you anything
My woman oh, my everything
My woman oh, my everything


A woman like mama Patoranking
You're me woman, my everything
A woman like kat, kathyranking
Girl you’re my everything
Gemstone you're the boss
Oh my woman
Thank God for my woman

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!