patoranking-world-best

Patoranking

Inshallah

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di Inshallah di Patoranking contenuta nell'album WORLD BEST. “Inshallah” è una canzone di Patoranking. Inshallah Lyrics.

TESTO - Patoranking - Inshallah

Vai alla Traduzione

VIDEO MUSICALE

TESTO - Patoranking - Inshallah

Inshallah

Everyting do dey okay, Inshallah
We go get money pass Dangote, Inshallah
We go dey go loke loke, Inshallah
This hustle must pay, Inshallah
Everyting do dey okay, Inshallah
We go get money pass Dangote, Inshallah
We go dey go loke loke, Inshallah
This hustle must pay, Inshallah

Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)

After the rain, the sun will shine
After the pain, it's blessing time
Don't go insane 'cause it's not your time
Big up the man dem pon the other side doing time
Me and my guys we go reach there (Reach there)
One day, one day we go reach there (Reach there)
Yes, yes, yes, we go reach there (Reach there)
Rich, rich, rich, rich this year (This year)
Nobody send me now
Nobody near me now
Nobody help me now
But I'm on my way
Charlie me tell you now
As I dey hustle now
I no go let you down
I'm on my way

Everyting do dey okay, Inshallah
We go get money pass Dangote, Inshallah
We go dey go loke loke, Inshallah
This hustle must pay, Inshallah
Everyting do dey okay, Inshallah
We go get money pass Dangote, Inshallah
We go dey go loke loke, Inshallah
This hustle must pay, Inshallah

Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
God, I dey beg make them use me laugh, oh
No use me laugh, oh
No use me laugh, oh
God I am looking for something to pop, oh
Make something to pop, oh
Make my family chop, oh
People wey no like me go one side (Go one side)
Oya make you tell 'em we outside (Woo, woo, we outside)

Nobody send me now
Nobody near me now
Nobody help me now
But I'm on my way
Charlie me tell you now
As I dey hustle now
I no go let you down
I'm on my way

Inshallah
Everyting do dey okay, Inshallah
We go get money pass Dangote, Inshallah
We go dey go loke loke, Inshallah
This hustle must pay, Inshallah
Everyting do dey okay, Inshallah
We go get money pass Dangote, Inshallah
We go dey go loke loke, Inshallah
This album must blow, Inshallah
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)
Inshallah (Inshallah)

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!