Asake

Basquiat

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di Basquiat di Asake contenuta nell'album Work Of Art. “Basquiat” è una canzone di Asake. Basquiat Lyrics.

TESTO - Asake - Basquiat

VIDEO MUSICALE

TESTO - Asake - Basquiat

Ololademi Asake
Tune into the king of sounds and blues


Twenty-three, twenty-four
Shebi I tell dem before
Make dem stop to de fẹnu foh
Shelayeyin
Iwọ gbọn gbọn
E de turn turn
Bi revolver mag .44

Tell me what Oluwa can't do

Me I no skedaddle
Tell me what Oluwa no fit handle
Jẹ n gbadun lo ma gbadun
Boya kan tan candle
Dem small Shatta Bandle

Walking poetry, I am greater
I'm the work of art, Basquiat

Na gaskia, owo at'alafia
Lawa n wa, not time for drama o
Walking poetry, I am greater
I'm the work of art, Basquiat
Na gaskia, owo at'alafia
Lawa n wa, not time for drama o

El chapo, e mi ni
Ebenezer Obey, the commander
, e mi ni
Capone, kapo de tutti, e mi ni
I'm on one
Body with ginger, e mi ni

I'm guilty, if dem see my swag, e dey kill
I no go appeal
Know it's hard to swallow the pill
Tell Nojim, tell Raheem, may you tell Wakeel
Shout out to my Sphinx, my mama na she be my queen
Ogbor, talo bi ọmọgọ
Tani ugo to n wu bo, ama kọ
No de fuck up
O lo ko, o m'ọkọ
Wọn ni irọ ko emi lọmọ tan fin yangan, yeah
All eyes on me biti 2pac
See I too bad
You go feel am like kolos two drag
I no de buga, I be cool cat
Never loose guard
Can't catch the wave with a durag
Studying me it's an honour jeun lor
I get many pages like songs of Solomon

Lọla Anobi Muhammad
Koni wa lẹ lai lai till we reach al Jana

Twenty-three, twenty-four
Shebi I tell dem before
Make dem stop to de fẹnu foh
Shelayeyin
Iwọ gbọn gbọn
E de turn turn
Bi revolver mag .44
Tell me what Oluwa can't do
Me I no skedaddle
Tell me what oluwa no fit handle
Jẹ n gbadun lo ma gbadun
Boya kan tan candle
Dem small Shatta Bandle


Walking poetry, I am greater
I'm the work of art, Basquiat
Na gaskia, owo at'alafia
Lawa n wa, not time for drama o
Walking poetry, I am greater
I'm the work of art, Basquiat
Na gaskia, owo at'alafia
Lawa n wa, not time for drama o


El chapo, e mi ni
Ebenezer Obey, the commander, e mi ni
Capone, kapo de tutti, e mi ni
I'm on one
Body with ginger, e mi ni
I'm guilty, if dem see my swag, e dey kill
I no go appeal
Know it's hard to swallow the pill

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!