Asake ft. Olamide

Amapiano

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di Amapiano di Asake e Olamide contenuta nell'album Amapiano. “Amapiano” è una canzone di Asake. Amapiano Lyrics.

TESTO - Asake - Amapiano

VIDEO MUSICALE

TESTO - Asake - Amapiano

Dem know, dem know, dem know, dem know
Ololademi Asake
Tune in to the king of sounds and blues
Dem know, dem know


Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, all the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit

Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, all the girls dem know
Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit

They see me coming
Dem dey shout hallelujah
Everyday ibi be like a new year
Oversees dem wan chop me like suya
Ọmọ I no fit dull for these doing, eh, eh
Dia o greasy oh, greasy oh
E dey dance like Chris breezy oh, easy oh
Ọmọ my wrist e dey cold, e dey freezy oh
Dem no dey call me Mr Money for no reason oh
As e dey go, eh
Amapiano, eh
We go show, eh
We go let them know, eh

Na we dey run the town and any show
Bigger than any woe
Stronger than any foe, eh, eh

Badman flows, eh
Put them on their toes, eh
On the low, eh
The gal dem know, eh
My gbedu shut down southy, janmo
Colorado
Pass me the fat jumbo

Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, all the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit

Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, all the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit


Yeah
Oju kọ, eh
Ọkan ni giran, eh
Bad bitches
Wọn ti wọle, ṣe ri wọn?, eh, eh
Turn me up, eh
Oya carry on, eh
Shake your caravan for the Don Corleone, eh, eh
What the fuck, eh
Get down on the floor, eh
I can never fall, R.I.P to 44
, eh, eh
I'm trading all of my sorrow now for my peace, eh
I'm glad I made it out the belly of the beast, eh, eh
From the ground up, eh
Nigga stand up, eh
See the fan-dom
We no de do ran-dom
But wen they  , eh
And then they never done
I'm telling y'all, you better get the memorandum
One thing I know
I'm happy I know , Amapiano
All of my P I know, eh, eh
No mercy I know, eh
Italiano
Lucky Luciano
Killing beat is all I know, eh


Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, all the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit

Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, all the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit


As e dey go, eh
Amapiano, eh
We go show, eh
We go let them know, eh
Na we dey run the town and any show
Bigger than any woe
Stronger than any foe

Badman flows, eh
Put them on their toes, eh
On the low, eh
The gal dem know, eh
My gbedu shut down southy, janmo
Colorado
Pass me the fat jumbo

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!