Magixx

4 Days

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di 4 Days di Magixx contenuta nell'album 4 Days. “4 Days” è una canzone di Magixx. 4 Days Lyrics.

TESTO - Magixx - 4 Days

ad-placeholder

I just dey look your face
And I no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

Fala fala
I be moving to your Salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abena please comply
I want to ease your mind
Omo Ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!