1da Banton

Call Jehova

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di Call Jehova di 1da Banton contenuta nell'album Call Jehova. “Call Jehova” è una canzone di 1da Banton. Call Jehova Lyrics.

TESTO - 1da Banton - Call Jehova

VIDEO MUSICALE

TESTO - 1da Banton - Call Jehova

I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si wo wo wo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah

Small pikin wey no like to dey hear word, hear word
Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
John 3:16 tell me say make I dey fear God, fear God
Cos as the pastor dey preach
Everybody dey jalo, jalo

I say we dey call Jehovah o eh
We dey call Jehova o ah
Onome call Jehova eh
We dey call Jehova o
If you get problem no dey call me, call me
I say make you call Jehova o eh
Onome call Jehova o eh
Say we dey call Jehova eh

I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say no be gra gra na tactics
If you waka kuru-kere you go jam crisis
Oya cool down, cool down
Take am, take am jeje
I know say e been no easy o
Ten thousand turkey one kilo
Family people dey bill o
Say but we no go gree we go fight

We dey call Jehova eh
We dey call Jehova o ah
Onome call Jehova o eh
We dey call Jehova o
If you get problem no dey call me, call me
Say make you call Jehova eh
Onome call Jehova o eh
Say we dey call jehovah o eh

I say youʼre not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
Melody originalo melody
Original 1da banton deyaaaa

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!