DaVido

LCND

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di LCND di DaVido contenuta nell'album Timeless. “LCND” è una canzone di DaVido. LCND Lyrics.

TESTO - DaVido - LCND

VIDEO MUSICALE

TESTO - DaVido - LCND

(Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!)

Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit


I just wan flex this life oh
Before I leave this life oh eh
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag oh
If I hear say I slack oh

Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi


Legends can never die
Oh ye, oh ye
Shooting up for the stars
Oh ye, oh ye
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye

I get many things wey I want to talk about oh (Want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku

I just wan flex this life oh
Before I leave this life oh, we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag oh
If I hear say I slack oh

Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi


Legends can never die
Oh ye, oh ye
Shooting up for the stars
Oh ye, oh ye
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye

(Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!)

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!