DaVido

OVER DEM

Leggi il Testo,la Traduzione in Italiano, scopri il Significato e guarda il Video musicale di OVER DEM di DaVido contenuta nell'album Timeless. “OVER DEM” è una canzone di DaVido. OVER DEM Lyrics.

TESTO - DaVido - OVER DEM

VIDEO MUSICALE

TESTO - DaVido - OVER DEM

Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all
Over dem all
Over dem all (And if dem wan do gra gra)
Over dem all
Over dem


I dey sip my Martel

I pin down with my cartel
Number one no forget
If you dey vex make you go kick bucket (Oh no)

I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy oh
But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)

Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone


Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side (Iye)
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh


Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all (If dem wan turn-)
Over dem all
Over dem all (And dem wan do gra gra)
Over dem all
Over dem

Too many blessings me I no fit talk
If them dey wait make them see me flop
Them go wait till thy kingdom come
You carry gun, me I carry bomb
We go dey shock dem like high tension

Who know say Uncle Demola go become governor
You know say God dey my back everytime I come through

That’s true
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy
But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)

Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no


If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Vai alla Traduzione

CONDIVIDI STORIES

Crea gratuitamente un'immagine con i tuoi versi preferiti pronta per essere condivisa nelle tue storie social.
Vuoi inserire un nuovo brano? Inviaci il testo!

Questo testo ha informazioni mancanti? Contattaci Ora!